IF YOU MISSED PART 2 CLICK HERE
I enta house, baff, put my music (2pac –
changes), put am 4 repeat, enta sleep
mode. Wen I get mysef na by 6.46pm and
na one mumu mallam wake me wit I’m cal
de tok hausa, I tel am say na wrong numba
d guy stil de tok wetin I no undastand naim
I kari vex off d call, d aboki call again I no
even boda pik d call. Why e be say na wen
u de xpect impotant call na dat time many
useless cals gode enta ur fone?, my fone
ring again wit strange numba, I com de
tank God say mrs joyce don finally call
(maybe wit ha 2nd line) Caller- guy guess
wetin hapun hahahaha Me – who b dis?
Caller – I don finally Bleep ochuko
hahahahhaha Me – mtcheew emma na u?
Caller – nobe small tin o, d babe jus de ….
Me – guy abeg I de sleep cal me bak.
Naim I off fone. D next call wey enta my
fone na my pastor wey wan remind me say
d praya meetin nogo hol again 2day (asif I
4 go), d next na flashin from one mumu
babe. I jus d luk my fone de pray mak dis
my teacher wey don mak me fall in lov (wit
ha toto)call me. Time don nak 8pm d
wicked woman neva boda call, I kari vex
comot outside go princess bar buy beer tak
relax mysef. That day pass I no hear from
mrs joyce. In d mornin I see message for
my fone from mrs joyce, she say mak I
com for d address wey she rite 4d
message by 8am dat morning omo I drop
my fone 4bed run enta baffroom cos time
na almost 7.30……
I reach d address wey d woman giv me,
wetin I see 4my fone nobe wetin dey dia o,
numba 24 wey I see 4 d street na police
station, I chek my fone again 2know weda I
dey d koret place but evritin dey koret
except say she no tell ne say numba 24 na
police station. As I dey de tink wetin I go
do naim mrs joyce call me say mak I turn
bak I go see pesin wey go com kari me, as
I turn naim I see one small boy de wave
hand. I follow d boy enta one sharp
bungalow across d street, dis kain house
wey kanayo o kanayo de live 4naija fiims. I
com de wonda weda na only dis woman de
liv 4dis small mansion, inside sef too mak
sense, evritin jus dey inplace asin de house
too sharp. D boy tok say d woman de baff
say mak I sidon wait 4 am. About 20mins
leta mrs joyce com out, she wear long blue
spagetti gown, na dat day I know say
sexine$$ na pesin and her name na mrs
joyce. I greet am bt she no reply she jus de
luk me lyk say she want mak I tell am wetin
kari me com ha house. Omo I no no wetin I
go tok again o, I tell am say I don see her
son say d boy fine sha, she tell me say na
boy wey she adopt afta she divorce ha
husband. Ok o. mrs joyce turn to put tv on,
wetin I see na d kain nyash wey I neva see
b4 4 my life. Nobe only say she get big
nyash, d hip na bomb and d worst part be
say d line of pant wey she de wear jus de
show very clear, if 2say I luk well I 4don
see d color sef ……
Click Here To See The List Of Our Completed Stories
DONATE TO US!